You Are Great by Moses Bliss ft. Festizie, Chizie, Neeja, S.O.N Music & Ajay Asika is a powerful testament to God’s greatness and faithfulness. The song is a declaration of gratitude, recognizing the countless blessings that come directly from God. It’s a reminder that when we trust in Him, He lifts us up, guides us with His light, and ensures that everything unfolds according to His perfect plan. In every situation, God’s grace is evident, turning bitterness into sweetness and pouring out blessings that overflow in our lives.
As you reflect on these lyrics, let them inspire you to give thanks to God for His unwavering love and guidance. His greatness is unmatched, and His promises are always fulfilled. No matter what challenges you face, remember that God’s grace is sufficient, His blessings are undeniable, and He is always deserving of our highest praise.
You can use the link below to watch or download
Lyrics:
You give me wings
Now I’m up in the air
As I dey plant
You dey give me the rain
If no be You
Tell me where I for dey
Baba I thank You
Dem for don laugh me
No be today
Ebenezer,
You dey show me Your grace
Na Your light
Wey dey show me the way
Baba I thank You
Lord You are great
You are greatly to be praised
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Lord You are great
You are greatly to be praised
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Jehovah Bu Onyeoma
Na You be my agidigba
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Jehovah Bu Onyeoma
Na You be my agidigba
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Me no fit deny oh
All of my blessings na divine oh
When I look around oh
All I see na Your hand oh
Oh my Daddy oh
When e sour
You dey make am sweet oh
This Your grace oh
E loud oh
E dey speak for me oh
Your grace dey overflow
From my head down to my toes
Bianule bianule
Ifechukwu ne me oh
Your love is ever sure
I will let the whole world know
Chineke Chineke
Na You I dey follow
Lord You are great
You are greatly to be praised
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Lord You are great
You are greatly to be praised
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Jehovah Bu Onyeoma
Na You be my agidigba
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Jehovah Bu Onyeoma
Na You be my agidigba
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Baba no dey delay
If I call am na cha cha cha
Everything na confirm
E no get hand for yama yama
I can’t explain the wonders
Of Your presence in my life
Na only You be God
I know wey nor go fit to lie
Ojumegbo Judah
I troway salama
Onyenememma
I’ll praise You forever
When you check am you go know
Who the blessings dey follow
From the northside to the southside
See na Jesus we dey show
Lord You are great
You are greatly to be praised
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Lord You are great
You are greatly to be praised
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Ore bi Jesu mp3 Tim Godfrey ft. Fearless Community & Favor Ojo Ore bi Jesu by…
Bigger mp3 by Tim Godfrey Bigger by Tim Godfrey When we reflect on the greatness…
Igbo Worship mp3 by Tim Godfrey Igbo Worship by Tim Godfrey In moments of praise,…
Battles mp3 by Tim Godfrey Battles by Tim Godfrey Before the battle even begins, we…
Agidigba mp3 by Tim Godfrey Agidigba by Tim Godfrey When we reflect on the greatness…
Kabiyesi Mp3 by Tim Godfrey Kabiyesi by Tim Godfrey When we acknowledge the greatness of…